The more Nigerians stayed at home during the strikes, the more creative they got with the fuel subsidy issue. Here is one of the broadcasts that was sent via BlackBerry:
O! E don happen again o. Chukwudi Films in association with Chukwuemeka Pictures presents FUEL SUBSIDY 1&2. Come hear the true story behind the whole subsidy o-who put am, who comot am, where d moni dey go,U go c am all for dis movie o. Chai com c as people dey suffer, c as prices dey increase hehehe rich man no even wan comot fuel mek dem carry burn thief wey steal him moni. Kai FUEL SUBSIDY! FUEL SUBSIDY!! FUEL SUBSIDY O!!! FUEL SUBSIDY 1&2. . . U go laff, cry and u go reason sef. FUEL SUBSIDY 1&2 Grab ur copy now!
Starring:
Kanayo. O. Kanayo as Goodluck Jonathan
Ngozi Ezeonu as Ngozi Okonjo-Iweala
Patience Ozokwo as Diezani Alison Madueke, Bob Manuel Udokwu as Sanusi Lamido.=))
Think I should add that John Okafor(mr. Ibu) shld be d NLC President.
I love it