“We too are Nigeriaans”: See comments from celebs at the Lagos Rally yesterday

by ‘Ifreke Inyang

“The thief wey dem dey thief since. Dem interview Okonjo wahala yesterday for BBC…”

-Dede Mabiaku

TOSYN BUCKNOR

I walked from Yaba! It’s a serious issue and I made sure the accident will not deter me.

It’s important not to talk the talk but to walk the talk.

SEUN KUTI

There was the president of Arewa Youth Congress and Bayelsa people here today giving speeches. This is not a tribal issue. We pushed this movement not the NLC, the “NIGERIAN YOUTH” and this is the same kind of propaganda that affected us today. I Seun Anikulapo Kuti I’m not here on behalf of any political party, its day two and we are going to be here till our demands are met! We must fight! We must win!

EEDRIS ABDULKAREEM

The man wey sey I dey crase bcos I say: “Nigeria Jaga jaga we go soon die,” where hin dey now inside this hardship?? Abeg Nigeria Jaga Jaga! Everybody suffer suffer, poor man dey suffer suffer gbosa gbosa gun shot in d air!

DESMOND ELLIOT

Great Naija people! E don reach make we no dey speak english again, so na pidgin I go speak. This nonsense don do! Naija people don suffer reach!

This suffer don do! For country wey better dey like dis we dey suffer dis much! We don go smaller African countries and their life better! Na we put them and na we go commot dem.

No be 65 naira dey worry us! Food no dey, Agriculture no dey! Even chicken, dey siddon dey watch TV with us.

I am waiting for one minister to resign to say I do not agree with subsidy, na so them dey do for other countries. Abeg we no fit shout!

PASUMA

Esamo! Esamo! Greatest Nigerian!

Awa kogbo Yoruba o!

Wo ki jonathan mu owo epo wale tori awon eyan ori owo epo lati wa si agbo!

Emi ko ba ijoba to oo! Awon eyan ni emi wa pelu! Mu owo epo wale.

Awa kogbo yoruba o! – I don’t speak English o!

Wo ki jonathan mu owo epo wale tori awon eyan ori owo epo lati wa si agbo!

Jonathan bring fuel price down na na! People can’t afford transportation to the shows again o! Emi ko ba ijoba to oo! Awon eyan ni emi wa pelu! Mu owo epo wale.

I do not stand with government! I stand with the people!

GBENGA ADEYINKA

Why will I not be here? 50 years after, do you have water, light, etc. We are fighting cos tzey leay live big but want us to leave small. Cut corruption, Good regards, put some people where they belong, Jona isn’t d man we looking for let him go so we can look for people that can take us to the Promised Land. When someone says he didn’t have shoes, lets just give him shoes cos if we give him work, he’ll not be able to do it.

 DEDE MABIAKU

Them be thieves! All of them!

Dede: “Obasanjo!” 

Crowd: “Ole!”

Dede: “Babaginda!”

 Crowd: “Ole!”

Dede: “Sambo!”

Crowd: “Ole!”

Dede: “Jonathan!”

Crowd: “Ole!”

No be the fuel subsidy make we dey here o! Na the thief wey dem dey thief we dey fight! The thief wey dem dey thief since. Dem interview Okonjo wahala yesterday for BBC, dem come say if them reverse go 65, u go resign? She come keep quiet like baboon! She say eeerrr….. Well, dis is a decision that had been made 6months from now, I only just came to fine tune it!

The pastors in this nation don fail us! Winners, Redeem, Convenant, Deeper life, Power line, every one of them don fail! If they talk in their thick voice and call the people to come, they go come out o!

One comment

  1. This is good for the Nollywood image. If they do not come out to join us, It will not be good. The likes of Paso & Desmond are doing good. Thank you for being part of us.

Leave a reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

cool good eh love2 cute confused notgood numb disgusting fail