0 Comment
Catch up on the last episode here. Synopsis of issue #2: How far my country poeple I hail una o! How tinz for una side? My Lagos people una tuale o! My na solo, I be bus conductor for Lagos, and everything dey go wella for me until last two month wey one big kasala... Read More



